Entertainment
Watch Viral Video Of Moment Mercy Aigbe Allegedly Weds Married Lover, Adekaz
Popular Nollywood actress, Mercy Aigbe, is said to have married her married lover, Adekaz.
According to Gistlovers, a thorny IG blogger who had previously castigated the actress for being in a romantic relationship with a married man with four children, shared a clip from their wedding ceremony.
Gistlovers also revealed that, in order to keep their relationship a secret, Mercy Aigbe wished her lover a happy birthday in advance on WhatsApp yesterday, January 23rd, but quickly posted him on Instagram after the secret was revealed.
Watch Viral Video Of Moment Mercy Aigbe Allegedly Weds Married Lover, Adekaz
Read the write-up below:
“Hello tueh tueh let’s take a short break from mummy G.
O matter , Vawulence Headquarters I fear una ooo😂😂😂una make a whole mercy for Dey wish her married gbola ontop WhatsApp, she nor fit wish am on Instagram she know say una go scatter her page 😂😂😂😂as we don post this one now, una go see say she go run wish am, wait on it, flaunting Married men in WhatsApp 😂😂 according to our source sef, as the man wife no Dey naija again, them don do nikkai for mercy codedly , una go Dey do film to advocate say make people no ruin homes, but Na una Dey ruin homes, it is well oooo, i come in peace , Mercy iyawo D owner, Adekaz. Mercy wey no Dey merciful, Igi pawpaw oni wo luwa ooo.”
“😂😂😂😂😂😂😂I talk am, I tell una say I sabi all these yeyebrities tactics, why she nor post am since 😂😂😂😂😂Mercy wey nor get mercy on her fellow woman😂😂 Part of the reason wey Dey make Bagrand(gentry her ex husband) beat am then be say she Dey nack all these marketers and producer, he don clear now 😂😂make all of una getat abeg, so Na married man be your own D’owner , no wonder you Dey hide am like palliative 😂😂😂i come in peace”
“Actress Mercy Aigbe ties the knot with her Married boyfriend, Marketer Adekaz and also the owner of Ibaka Tv, where she derived the name, D’owner from. Cong……..
I come in peace”
See the video below:
CLICK HERE TO WATCH
